Skip to main content
MirrorLog.com watermark

Kese (Dance) Lyrics by Wizkid | From Morayo Album 2024

Kese (Dance) Lyrics by Wizkid | From Morayo Album 2024 | MirrorLog

Song Information

  • Artist: Wizkid
  • Song: Kese (Dance)
  • Album: Morayo
  • Released: 2024
  • Genre: Afrobeats


Kese Lyrics

dance (gbedu)

chale, make we dance (gbedu)

make it dance (oh, le-le-le, gbedu)

let the music e dey play (gbedu)

omo, say you go dance (gbedu)

chale (starboy), make we dance (gbedu)

you go dance (gbedu)

you go dance


for the vibe, i've been out for days

steady chasing the kpa, i dey concentrate

mm, anytime i dey

whether night or day, i dey on my j's (yebo)

even on my lane, mm

them go dey dance to the gbedu, them go feel irie

'cause anything wey i drop, dem go chop, aje

whether night or day

i dey on my j's, i dey on my j's


kese, kese, kese, kese, kese, kese

gbese, gbese, baby, lesekese

how many times dem go tell person?

dem no dey pay to dey learn lesson

sha manya, gbemi debe

and it's a vibe anytime we dey there

i no get time, i no get patience

spray the money plenty


dance (gbedu)

chale, make we dance (gbedu)

make it dance (oh, le-le-le, gbedu)

let the music e dey play (gbedu)

omo, say you go dance (gbedu)

chale (starboy), make we dance (gbedu)

you go dance (gbedu)

you go dance


so, tell me what you wanna do tonight?

you no the party no go make sense, if we never dey there, make the party come alive

we turn the o2 to o3, ma lแป be si italawa

so baby, tell me why you wanna

shake body make you do as you like

na steady we dey blow the cana

blow some trees, make me feel alright

i no fit lie, man, i'm wasted

and i'm feeling reckless

na who buy last get latest

that's why i'm working on patience

i no dey joke with my paycheck

if dem dey sleep, make dem wake them

so we go vibe, we go vibe tonight, kama debe


kese, kese, kese, kese, kese, kese

gbese, gbese, baby, lesekese

how many times dem go tell person?

dem no dey pay to dey learn lesson

sha manya, gbemi debe

and it's a vibe anytime we dey there

i no get time, i no get patience

spray the money plenty

kese, kese, kese, kese, kese, kese

gbese, gbese, baby, lesekese

how many times dem go tell person?

dem no dey pay to dey learn lesson

sha manya, gbemi debe

and it's a vibe anytime we dey there

i no get time, i no get patience

spray the money plenty


dance (gbedu)

chale, make we dance (gbedu)

make it dance (oh, le-le-le, gbedu)

let the music e dey play (gbedu)

omo, say you go dance (gbedu)

chale (starboy), make we dance (gbedu)

you go dance (gbedu)

you go dance

About "Kese (Dance)"

"Kese" is an energetic Afrobeats track from Wizkid's 2024 album "Morayo". The song celebrates dance culture and good vibes, featuring a mix of English and African languages. The term "gbedu" refers to drums or party music in Nigerian parlance, while "kese" is used in the context of dance movements.

Be the first to show love! ๐Ÿš€

Start something amazing - your support inspires creators!

Be the first to comment

{{ commentCount }} {{ commentCount == 1 ? 'comment' : 'comments' }}

Support @MirrorVlogger ๐Ÿš€